LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ifeoma (feat. Iyzeek)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eyiiiiiiiiiiiii yeah
Youngbull again o say
Ifeoma
Our love will be stronger together forever
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Ifeoma (ifeoma ifeoma)
Our love will be stronger together forever
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Ahhh
Inyelemu love
In one time
Ikwere mu nkwa
You go be my wife
Am glad that I will chop this thing till lifetime
Open your eyes igafuna obukwanu God's plan
Nwatuo down kedu ifeinonu eleway
Idika onye isimgbaka mfulu nona railway
Mfulu mfulu gi naanya mchoro ima your way
Hapuchaa ifeniile ha na ako mna anata the
Hapuchasi ugbogu di tough
Echetalam afufu anyi tala mgbe anyi nona nwata
Baby kupuchaa inyelemu love in bunch
I will never forsake you
Agama aturapu gi echetalam nkwa anyi kwelenu na church
Baby girl lezienum anya niru
Igafu na love m were na ebe inu odi too much
Ahhhh nobody go touch
Ifeoma
Our love will be stronger together forever
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Ifeoma
Our love will be stronger together forever
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Oh no yeah yeah
Girl i called you but you no dey pick call
You know I want you
Buh you dey cough me my baby
Ohh yeah yeah
Girl i'm falling for you yeah
For you
For you yeah yeah
Oh girl we will ride till infinity
Girl am loving you above your abilities
Yeah we stand tall o my baby boo
My orekele wa yeah yeah yeah yeah oh no no
Girl I ghat you on my mind oo
My mind my mind yeah yeah
Germany Germany yana
Galilee Galilee
God will bless all your family
Put your enemies insanity
Give me prosperity
And pursue all the principalities
Let my enemies rest in the bossom of hell eternity
Maka taaar
Anyman wey go put hand
Ahhhh
I go burst him head ah
Ifeoma (ifeomaaa)
Our love will be stronger together forever
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Ifeoma (ifeoma)
Our love will be stronger together forever(forever)
Any man wey dey try to dey put asunder
Asunder ahh ahh
Na thunder go fire his head ooooo
Fire his head oooo
Playboy sounds***

WRITERS

Chidiebere Casmir, Isaac Obike

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist