D...kpoo mu odogwu rembow***
And now they call me blaze***
Is a short boy with a very long ability you know what i'm saying***
Nwanne bute the money dia***
Sayy..back then we dey hustle day and night oo
Just to make mama proud oo
Back then we dey hustle day and night ooo
To build papa the mansion
Back then wey dey hustle day and night ooo
Back then we dey hustle 247 woo woo
kam soro umu ogbom wey bute ike
kam soro umu ogbom wey bute ike
My brother hustle hustle oo
Wait i will never never quit
Started from the bottom say I will never never give up
I give God the praise for the things wey he do
Ehh for the things wey he do
From nothing to something we are going higher
Bad man no stop say we burn like fire
Anywhere you see us now we going higher
Dem go talk when they see us making money....making money
When they hear my song them go gather
kam soro umu ogbom wey bute ike
kam soro umu ogbom wey bute ike
My brother hustle hustle oo
Nwanne cheta back then mgbe anyi ka na ama cashew
Mgbe owu ite na e cool the boy ka obu thermocool
Anything wey go bring the money i do it times 2
Obu na ida ako money ife ina ako bu onu
Every night muna my mens na atu olu
Bad energy stay far away biko kolum(kolum) eh
Enwelo m time for ur chitchat
If u wanna put smile on my face give me format
No dey dull acho m ibute ike ka bill gate
Papa bunye m ya na nnukwu ka obu luggage
Love mma maka ya bu ife gbasalu ego
Papa heavy my account cement ibeto
Mputa na ekoo kam abu aliko dango
Gbalu fa shaku shaku kam esi na sanko
I tell mama not to worry very soon m ga ebute ike
Na obu na obulo money ife ozo fa na ako bu oko ike
Everyday we be gaining paper no more dulling ahh ahh