LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Story (feat. Young Jovi)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E get the story i for like to tell
E no easy but jovi boy must tell
E get the story i for like to tell
E no easy but jovi boy must tell
E no complete if i no put my nigga bull (Young bull)
We started this together in secondary school
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But I believe we go make am eh
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But I believe we go make am eh
If I no make am wetin I wan tell them eh
E go be like say the boy the boy na wasted investment eh
Baba ah wan make this money clean eh eh eh
Use money slap that man wey talk say we no go make am eh
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But I believe we go make am eh
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But I believe we go make am eh
Ah chelu papa
Akwa imana otego mbidoro oburo tata
E done tey my haters na akpom tata
Maka mbido kuwa egwu
Na aku beat mana locker
Seeee
Listen i started this journey when I was in ss1
With my one and only brother jovi boy
Life was not easy ndi osimi chiri anyi ochi
Hana asi na ihe anyi na eme bukwanu bukwa nothing
But we maintained we played cool
Ufodi si na musicians na agbazinu kush
Mama tried hard to see that am very cool
Mana Ihe jurum nwata na isi ndikwa times 2
I can remember back then mgbe m na ayozi shows
Sometimes i go pay heavily but never smellled the stage
I go sleep over the night just for the world to hear my voice
Ha ga anapum my right maka m di very small
Now olisa agoziwo my hustle baba raised me to the top
Hold me like a peg baba never let me fall
Akwa ikweremu nkwa simu that you will never let you down
Baba changed my story and turned me to a crown
Everyday is a problem day
Baba settle us make e be our balling day
Make we ball like bolanle
Make money everyday
Spend am like adeleke
And solve our problems no delay
Make we ball like bolanle
Make the money everyday
Spend am like adeleke
And solve our problems no delay
You know wetin i dey reason
You know wetin i dey feel
If I no make am that man wey talk say we no fit make see don relate
This life i dey live don tire me
Baba bless me hard currency
Make i make am anyway na way
Assurance go sure for me and my guys eh
E get the story i for like to tell
E no easy but jovi boy must tell
E no complete if i no put my nigga bull (Young bull)
We started this together in secondary school
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But i believe we go make am eh
We dey use our locker play
Rap challenges everyday
People try to mock us eh
But i believe we go make am eh

WRITERS

Chidiebere Casmir, Young Jovi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Political

From This Artist