See dem call me Young Duu
Sisi Maria too fine I love her
Shey o ma put it all on me
But she say no love for free
She say she go give me number
I don go fall in love with Ashewo
Money for hand back for ground
Money for hand back for ground
Haan huun back for ground
Money for hand back for ground
Gbedu to scatter Twitter lo
Mo tun de won nipe Young Duu
Tonight I go dey for your behind
Some kind things wey go make you to feel nice
Shey o ma put it all on me
But she say no love for free
She say she go give me number
I don go fall in love with Ashewo
Money for hand back for ground
Money for hand back for ground
Haan huun back for ground
Money for hand back for ground