LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Man No Be God

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Wo wow o wo ye
Young Duu Wadido

Koko koko
Esi’lekun fun omo ologo
Me I dey sha pro pro pro pro
I dey sha pro pro pro pro
Ha! And incase if you don’t know
Ko de le kokokoko
Cus wetin I dey find go Sokoto
Dey for my apo sokoto

Everything don dey balance
I never dey on a low
Steadily im on a flow
Jo so fun won pe ko ma kanra
Its just my time you know
Na why you see me dey blow
Ha eyah hanhan ooo oooo
Oluwa dey involve
Ha eyah hanhan ooo oooo
You know say man no be God
Ha eyah hanhan ooo oooo
Oluwa dey involve
Ha eyah hanhan ooo oooo

Before dem go see my back
Dem go quit
I turned a layback song to a hit
Wetin we gain still dey on repeat
Never to fall no fit see defeat
I no go let the use my tongue count their teeth
Gone are the days when I work na dem eat
Oluwa gbemi up on my feet
No man fit take me play for me sit
Black Jesus dem go cry tire
Dem go see fire
Have mercy on us Messiah
Only Jah Fire
Aye mi o ni baje
Olohun maa se, Aje
Everywhere light on
Oh I say
Ha eyah hanhan ooo oooo
Ha eyah hanhan ooo oooo
Ha eyah hanhan ooo oooo
Ha eyah hanhan ooo ooo

WRITERS

OLUWABAMISHE ABIORO

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion