LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Responsibility

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No be everything man go talk ooh
If I tell you my journey e long ooh
So I dey pray make my money long ooh

Responsibility..
Na so many responsibility
Responsibility..
Na so many responsibility

Mama go chop
Papa go chop
Friend dem go chop
And my baby go chop
If I no make the money wetin I gain oo ooh wey?
If I no make the raba wetin I gain oo ooh wey?

Responsibility
So many responsibility
Responsibility
Man e getti responsibility
We gat so many responsibility

Cho cho mi cho ki cho
I cho ki cho I cho ki chokoto

Cho cho mi cho ki cho
I cho ki cho I cho ki chokoto

Tell Nneka make è no call
Tell Emeka make him no call me
Me I get many things we dey worry me
Make you bring the paper make you no dull me

If I no make the money wetin I gain
(Na wetin I gain?)
If I no make the raba wetin I gain
If I no make the raba wetin I gain oo ooh wey

Responsibility

WRITERS

Sunday Bassey

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual