Banger banger banger banger
Banger banger banger banger
Make you tell me say you love me
Me go love you back (Me go love you back )
Today is Friday if you do me well baby girl a lo shay e
Cause I Get many things running for my mind
I Get many things run for my mind
Make you calm down for me
Me Get many things me want to do for you
Farmable baby girl abi you want am lagidi
If I give you one you go sakiti lo dindi
I be o loco odor I be shawl o odor
Omo You are still here with me ohhh
You be the rizla for my weed (for my weed)
You be the highness for my drink (for my drink )
You be the butter for my bread(For my bread)
Make you tell me say you love me
Me go love you back (me go love you back )
Today is Friday if you do me well baby girl a lo shay e
Cause I Get many things running for my mind
I Get many things run for my mind
Apocalypto power be simpto
Ayo mi bi chinked Oh yeah (Ayo mi bi chinked yeah)