I left home to feed my home
No sleeping if you want packaging
No dulling bring strategy
Na suffer we de take get am
No go play with my helper
For my daily bread I Dey waka daily
All this stress no fit hinder me
Make i do plenty for my homies
Pray the journey nor go fail me
E no mean say me I stingy
You no know as e Dey do me
Me I just de leave my life
Me I just de leave my life
Me I just de leave my life
Me I just de leave my life