LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Normal Normal

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
E get many times wey me loose hope
when Life dey play me like ludo
But me dry my tears with my pillow

With my pillow ahh ehh

Mama don die there's no remedy
E be like life nah my enemy
But I still dey fight with my energy

Maybe You should tell me things that I don't know
Upon all the pains and the sorrow
Still dey say nah weytin we gain oh

Drowning in my tear and my heart ache
So i say a prayer for the bad days
Make i no crash on the highway



No be race
Dem go dey chase
No relay oh

Normal normal

Some go dey hate
Me i no dey
I no relate

Normal normal

Nah god say
e no go tey
Nah one day oo

Normal normal

I go dey pray
See any way
Omo nah way oh

Run am normal


No be race
Dem go dey chase
No relay oh

Normal normal

Some go dey hate
Me i no dey
I no relate

Normal normal

Nah god say
e no go tey
Nah one day

Normal normal

I go dey pray
See any way
Omo nah way oh

Run am normal



Only God is my witness
I'm no longer Depressed
no more mistakes no more regret

I've been taking breaks from the cigarette
Now I'm minding my business
I put my playlist on reset


My sister still dey wonder ah ah
Reminiscing with my my brothers ah ah
My heart dey beat like thunder ah ah

Only me knows how i feel
Lord Forgive me if i sin
Cause now,it's hard to believe
Lord,for your mercy i plead
Salvation working within
I just dey pray make i win


No be race
Dem go dey chase
No relay oh

Normal normal

Some go dey hate
Me i no dey
I no relate

Normal normal

Nah god say
e no go tey
Nah one day

Normal normal

I go dey pray
See any way
Omo nah way oh

Run am normal


No be race
Dem go dey chase
No relay oh

Normal normal

Some go dey hate
Me i no dey
I no relate

Normal normal

Nah god say
e no go tey
Nah one day

Normal normal

I go dey pray
See any way
Omo nah way oh

Run am normal

WRITERS

isaac toluwani

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual