LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

WISHES

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
There is less hate when the whole squad is winning
Cause only me no fit do convoy
We never see the blessing we dey do thanks giving
I know one day we go shout for joy
If wishes wer horses beggars go ride
So many people wey don say I go die
You dey drink hennesy
I dey sip my coke
Still you dey pray make i loose my hope
Mama said do you know what it means to be great
Can you give what its ready to take
But im young i no fit to relate
They wan give me pick two
So i give them last card
Awon bad belle
Won so oro mi laida
Weytin my eyes don see my mouth no fit talk
Omo ti o to mi ti pe mi loruko
But i dont care,man no be God
Man no be God e so fun won

Nobody wish to be poor
A fool at fourty ti gbon
We no go struggle anymore
Showers of blessings go fall on us

Nobody wish to be poor
A fool at fourty ti gbon
We no go struggle anymore
Showers of blessings go fall on us

WRITERS

ISAAC AYODEJI

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual