LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wonder

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Many things wey my eye don see
Many streets wey my leg don reach
Shey make I yarn you go fit believe ?
Sinner man no be hypocrite

As I dey suffer today I suppose Jaye
And when the hustle go pay mo ma saye
My blessings no go delay omo laye oh
E geti many many times I see gobe oh
Omo Ko kan aye

Waka waka
Wuru wuru
Suffer suffer
Awon eyan buru
From ojodu Berger
De ketu ojota
Na the music waka
We still dey the matter

So baba when I go blow oh
Baba when I go blow I dey wonder
Shebi you know as e go oh
Shebi you know as e go I still dey wonder

Wonder wonder wonder wonder
Wonder wonder wonder wonder oh
Wonder wonder wonder wonder
Many things wey the man go start to wonder


Ask kabasii when we start for redemption
Wahala dey but the music na redemption
Or make you ask Jaye about the legwork
I been dey jam mato, we just Dey learn work

Some people do shakara, some people ghost
I no Dey carry matter, I just Dey go
My papa tell me Oga, when you go blow
If I no tell you brother, how you go know


Waka waka
Wuru wuru
Suffer suffer
Awon eyan buru
From ojodu Berger
De ketu ojota
Na the music waka
We still dey the matter

So baba when I go blow oh
Baba when I go blow I dey wonder

Shebi you know as e go oh
Shebi you know as e go I still dey wonder

Wonder wonder wonder wonder
Wonder wonder wonder wonder oh
Wonder wonder wonder wonder
Many things wey the man go start to wonder

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

None