Betta know i dey come for di check
Betta know i dey come for di best
Anywhere i dey killy killy yeah
Police no dey dome for arrest
Dis sound e dey enter body e
One day i go bless my mommy e
Baba God mek ur grace follow me o
Right now mek u sing die melody oo
Baby give me heat o kpo kpo kpo
Dis ting you dey do make me co lo lo
Omo say na u be di baddest o
Shake body yeah she got di talent oo
Gyall mek i be ur Calculator haa
Anywhere we dey u can count on me oo
Oh my shuga . haaaaa listen up
Melanin Monroe babygyal mek i control
Give me ur mango prettygyal mek a man go
Dis no be tango so she know how di dance go
Wey tin ur plan oo we can go for my bando
Omoge na u be my cacao butter
Hmm she dey ginger me cool di temper
Hmm dis one e go do me better
I go shoot my shot 92 baretta ahaa
Dance to di beat o beat beat o beat o e
Dance to di beat o beat beat o beat o e
Dance to di beat o beat beat o beat o e
Dance to di beat o beat beat o beat o e