The kind of life me want to live like otedola
The kind of life me want to live like Shina peller
The kind of life me want to live like Adenuga
The kind of life me want to live like otedola
The kind of life me want to live like shina peller
The kind of like me want to live like Adenuga
Because me Yung Dave try let me fly in the air like flyboy
Run the city like ah runtown
Me no come this life to come suffer
Them call you 2face no mean say nah 2face you carry o
Aye ri you dey hear today omo no be 2head him carry
E money omo no be 2head him carry
Alaye shay you Dey feel me right now o
The kind of life me want to live like otedola
The kind of life me want to live like shina peller
The kind of life me want to live like Adenuga
The kind of life me want to live like otedola
The kind of life me want to live like shina peller
The kind of life me want to live like Adenuga
Yeah, there's something about life o
But e will never change o
Everyday me keep on moving high
Mama told me my son don't worry
No matter what in life take the challenge o
Shout out to my boss akmoney nothing do you omo you balance o
So me say so me say oya let's go there
Many men many many many many men
Plenty men Dey for igboro Dey hustle just to make sure money go dey
Many men many many many men
Many guys Dey for the streets dey hustle just to make sure life go soft o