LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Roundabout

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl e be your body wey dey make a nigga won crase oh
Girl if you no mind I wanna make you my lady oh
Girl this your body fit to make a nigga go crazy oh
Girl if you no mind I wanna take you my place oh
Rampam
Bring it down the way you buggie down
My girl with the way you come around
High tension like a naked wire
Baby na wire the way she fire
Fine girl oh abegi shake bumbum
My girl oh abeg whine it proper
All I need when I come around oh
That round about oh
That biggi round about

Caribbean girl demma whine it slow
My African girls demma whine bend low
And Mr Mali come make the new L oh
The girl dem whine to the base I know
You know I like that
The way she roll I say na pussy cat
The way she move I say I like that
The way she roll e be lik pussy cat
The way she move I say I like that
Fine girl oh make you shake bumbum
My girl oh abeg whine proper
Oh baby give me round about oh
That round about
That round about

Coca Cola shape with her big bumpa oh
Anytime she whine she dey cause yawa oh
Makarina whine I dey gbadun your waist
Girl I dey your line anytime any place
Rampam
Bring it down the way you buggie down
My girl with the way you come around
High tension like a naked wire
Baby na wire the way she fire
Fine girl oh abegi shake bumbum
My girl oh abeg whine it proper
All I need when I come around oh
That round about oh
That biggi round about

Girl e be your body wey dey make a nigga won crase oh
Girl if you no mind I wanna make you my lady oh
Girl this your body fit to make a nigga go crazy oh
Girl if you no mind I wanna take you my place oh
Rampam
Bring it down the way you buggie down
My girl with the way you come around
High tension like a naked wire
Baby na wire the way she fire
Fine girl oh abegi shake bumbum
My girl oh abeg whine it proper
All I need when I come around oh
That round about oh
That biggi round about

Roll that waist
Roll that waist
Roll that waist
Roll that waist
Bukilona
Bukilona
Bukilona
Bukilona
Signal the place
Signal the place
Signal the place
Signal the place
Dutty whine
Dutty whine
Dutty whine
Dutty whine
Broke it, set it
Broke it, set it
Broke it, set it
Broke it, set it now
Broke it, set it
Broke it, set it
Broke it, set it
Broke it, set it now

Outro

WRITERS

HYACINTH OBIDI MGBEAFULUBA, OMENYE CHRISTOPHER CHUKWUEMEKA

PUBLISHERS

Lyrics © Songtrust Ave

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity