Mo ni shalanga lo ma ku si baby oh
Fight for you like commando
Oh no baby oh no baby mama hello eyy
Ti ma fi na owo tan sha ma ti mi
The way you killi me with package
For you I spend all my salary
I don't fall for you I don't fall for you
A ni ibi ni ma ku si baby ohhh ohh
Say if you leave me how I go dey oh baby oh
I'm telling all my boys oh say I no do again oh
The only person wey I want to be with na you
Cause I don't fall for you fall for you
Fight for you like commando
I go follow your command oh
Come and enter my garage oh
Cause I don't fall for you
Fight for you like commando
E be like you pour water for floor
I don't fall for you I don't fall for you
Ani shalanga lo ma ku si baby ohh
Say if you leave me how I go dey ohh baby oh
I don't fall in love baby oh
I don't fall in love baby oh