Gbedu wey I carry come e bad
Gbedu wey I carry come e choke
Banny wey I carry come begin dey show
Pattern Zero OT come de go
Dem say I bad omode yi tin fagbo
Lavish Lifestyle lomo yen bawa
She Dey gimme style and she no be barber
Lavish Lifestyle lomo yen bawa
She Dey gimme style and she no be barber
Tell Me ko Tell Me ko Tell me
All the Things wey you Dey do me
Tell Me ko Tell Me ko Tell me
All the Things wey you Dey do me
Elemi na nine omo jor pawon
Tell dem give dem show dem
Tell dem give dem show dem
Tell Me ko Tell Me ko Tell me
All the Things wey you Dey do me
Tell Me ko Tell Me ko Tell me
All the Things wey you Dey do me