I pray to God I see the better days
I pray to God I no see rainy days
Many things happen wey make me realize
Many things wey happen wey make me organize
Omo nobody tell me before I wise (real life)
Wey thing wey do me before no do me twice
Plenty good things go still happen
Ranmi lowo kin go ke agba
Nobody to run to run to jah
Before my probelm go go far
Malaika shen gbo ke bo far
They won stop me but they cannot stop me
Won fe copy won she photocopy
Dem dey vex coz my gbedu disturbing
Na their personal gobe be that
Ranmi lowo kin go ke agba
Plenty good things go still happen
Ranmi lowo kin go ke agba