No go pass me by u b my blessing
Only you do me things wey i never see
Hold me tight like your property
Omo to jo mummy ( Omo to jo mummy)
Omo toh bad her body na weapon
Follow my lead omo yi gba bi jor
She no won leave until I don cuum
Don gon gon Emi idan gan gan o
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Hold me tight your property
Hold me tight your property
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Omo toh bad her body na weapon
Follow my lead omo yi gba bi jor
She no won leave until I don cuum
Don gon gon Emi idan gan gan o
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Kilamity when you do tha 360
I want more baby bami fisi
Your body banging ohun banging gidi
Hold me tight your property