Coz everywhere don maranma
Blessings coming jaburata
But man's still on the long run
We go shock anybody wey no caution
But so many things don sup
But man's still on the long run
We go shock anybody wey no caution
By tomorrow people wey cry go Dey laugh
Dem go don dey laugh, don dey laugh
So many you no dey complain
Coz person wey die no fit thank God for life
Alhamdulillah, I thank God for life (Thank God for life)
Alert ko dun gba gban gba
Rora ma gbon di yen vanessa
So make you no come and dey stress me o
Pass me the lighter, kinfa loud
Moti shayo moma gbe body o
Life na dice and na set up
Wonfe ka toro wa sile won
But man's still on the long run
We go shock anybody wey no caution
But so many things don sup
But man's still on the long run
We go shock anybody wey no caution
Coz everywhere don maranma
Blessings coming jaburata