It's Your boy Yungskid o ahyi
Omo have been waiting for you.
Omo would you stay with me?
For all the bad things wey you don do me
And if you say your sorry I go forgive you
Arewa mi wa sho ma bamilo
Eh hmm hmm hmm sho ma fun mi je
Shawty shawty wait let me tell you something
Back then when you just dey form for me
See other girls them dey call my phone
but I dey tell all of them say I no fit leave you alone
Tin ba tin Korin baby nishe niko joni
Shey bi emi nimo lu ilu tofe gboni
Kilode to fe ma pajalobo funmi
Many many bad you don do me o
Tell me why you dey form o
omoge wa i go die for you ah
Chioma you be my lady o ah
Make them no tell you say I go exchange o ah
The love I get for you e strong o
I go do do do do do do do anything for you
Arewa mi wa sho ma bamilo
Eh hmm hmm hmm sho ma fun mi je
Baby girl oya what the time says ah
Me I get many things I really wanna say ah
For my baby I go stack the money up ah
50 50 bottles for my for my baby girl ah
My baby like Gucci and Prada
We go pull up inna dolce and gabbana
Anything you want I go buy ah
I go pull up inna royce for my mama
Tin ba tin Korin baby nishe niko joni
Shey bi emi nimo lu ilu tofe gboni
Kilode to fe ma pajalobo funmi
Omo have been waiting for you.
Omo would you stay with me?
For all the bad things wey you don do me
And if you say your sorry I go forgive you
Arewa mi wa sho ma bamilo
Eh hmm hmm hmm sho ma fun mi je
Arewa mi wa sho ma bamilo
Eh hmm hmm hmm sho ma fun mi je