When I come around when I give them raba dem say me na goodman
Aye tolori kan tolenu meji
Eni tori bimo atun lohun virgin
I no go tutorial but have learnt my lesson
I no too like girls but I love blessing
Aiye yi le ologbon lomaye
Aiye yi le ologbon lomaye
Aiyeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
Moberu aye aye namo na iye
No go trespass anywhere wey u dey
The thing wey u no price dem go say make u pay
Malo yaju yaju yaju yaju yaju seni toma na e pa
Aiye nleri sie wonlawon femu e
Dem dey pray make u stumble
Pray for blessings in double
When I come around when I give them raba dem say me na goodman
Aye tolori kan tolenu meji
Eni tori bimo atun lohun virgin
I no go tutorial but have learnt my lesson
I no too like girls but I love blessing
Aiye yi le ologbon lomaye
Aiye yi le ologbon lomaye
Omo ji owo labe pillow but won na
Omo to ji ounje je labe pillow koboko lofina
Sometimes I dey think say this world Na film
To make it big no be the way you dey gim
Phone no go work if e no get sim
Inside this film god dey behind the scene
Kilode telomi pe nine ni six
Bawo lomo onile sewo inule lairi key
Eni tio fagbo bawo lo shey mad nisin
Taiye ji client kehinde eri aiye nsin
Dem dey pray make u stumble
Pray for blessings in double
When I come around when I give them raba dem say me na goodman
Aye tolori kan tolenu meji
Eni tori bimo atun lohun virgin
I no go tutorial but have learnt my lesson
I no too like girls but I love blessing
Aiye yi le ologbon lomaye
Aiye yi le ologbon lomaye
Nobody dey nobody dey for you
Anywhere wey you dey Brother rely on you