If am bored I will watch Netflix
Carry my blunt make I drag and spits
Me and my spirit dey talk and jist
When nobody no check on me oh oh
Ten toes and I think am fit
Is gon be that's is what I feel oh oh
Dwelling in silence things be dey burst my brain
Don't know how to explain this if I no Pawo dele
Halo been watching me from above
Jah why don't you save soul
Cos nobody fit know wetin I Dey feel ye ye
No fit explain what I see
Life na once say my heart dey beat ye
Say I Dey tryna do my thing
Only my God know the best for me aje
Many claws dey draw my jean
I will never put to shame say my life go change amen
Make the money come make my life complete
Am tryna be myself koki s'ejor mi
Many many things wey dey bother me
Make the money come make my life complete
Am tryna be myself koki s'ejor mi
Many many things wey de bother me