Every hustler get payday oo
Na why we no dey run race
Oluwa lo'n gbe ni leke oo
You know say na money we dey complain oo
But now we live on God oo
Why you never favor me oh no
Na wetin dem see them talk oo
Do me one kind, like say I no fit to blow oo
I wan make dem know say you dey oo
Jah Jehovah come bless my way
I know you fit do all things I want
Many's are hearing they wan see my face
Here and there make them put am replay
Something dey do me one kind
But I know say my God dey my back
Me I just dey wonder why eeee?
Why you never favor me oh lord
Why you never favor me oh no
Na wetin dem see them talk oo
Do me one kind like say I no fit to blow oo
I wan make them known say you dey oo