LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Marlee City (feat. Nhanha Boy)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ago onile toh fe wole wan toh thirty
Eri olola why con you deh whine me
Agitu mofe boys want the Bentley
Made one for the culture and they like it
Elon musk boy cruising in my space ship
Feeling like wizzy yeah cos I'm on trips
Mon jaye min lor cana reason many things
Why omo ologo go deh get enemies
Dem deh find me moti wo Germany
Hooks and frauds we all want the money
Prayers to my soul I'm a soldier to the end
Sin city maestro funds in my head
You deh warunki bro knock for your head
Why you con deh dull I say wake up on bed
Stack your funds up dem go find you for here
Omo tan bawi e wan scope us for here

Won wa mi lameee Won wa mi lameee
Mo wa ni marlee city Won wa mi lameee
Won wa mi lameee Won wa mi lameee
Mo wa ni marlee city o Won wa mi lameee

Everything go set for me ninu trenches
I no get padi shashe mojumo I no get lappy
I keep my head up never settle for less
If I no go reach there you no go see me for here
Mo tepa mo hustle mi kan ma fimi she yeye
Cos I wan make am mofi ile sile
When everybody deh make am kin ma shele ni'le
kin ma shele ni'le
Won wa mi lameee Won wa mi lameee

Won wa mi lameee Won wa mi lameee
Mo wa ni marlee city Won wa mi lameee
Won wa mi lameee Won wa mi lameee
Mo wa ni marlee city o Won wa mi lameee

WRITERS

Tiamiyu Babatunde, Obafikola Badmus

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None

From This Artist