Baka Yen Bigi Likey My Hummer
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger, She's A Killer
Shakie Your Waist Make You Whine Your Whine
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger She's A Killer
Man Light Up Man Sipping Henessey
So Nothing Fit To Kill The Energy
Everyday I Dey For The Bar
Pay Me My Money Make E No Go Dija
Mo Ri Credit Alert Mo Ti Gbowo Mi Sa
Mo Ma Na Gbogbo Salary Mi Tan
To Ba Fe Soro Omo Ko Ma Fidi So
Body Magical Baby Give Me Some
Make I No Mayan On Top Your Head
Mo Ti Na Gbogbo Salary Mi Tan
To Ba Fe Soro Omo Ko Ma Fidi So
Body Magical Baby Give Me Some
Baka Yen Bigi Likey My Hummer
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger, She's A Killer
Shakie Your Waist Make You Whine Your Whine
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger She's A Killer
I Just Want You In My Bed With My Liquor (Liquor)
With Your Figure 8 You Deserve To Get 8 Figures
My Medicine, My Sexual Healer
Wetin I Gain If I No Spend All My Money On You In This Place
We Go Run Am In This Place
There's No Backing Down In This Case
Me I No Send Wetin Kini Say
Make You No Dey Give Me Advise
Everyday I Dey For The Bar
Pay Me My Money Make E No Go Dija
Mo Ri Credit Alert Mo Ti Gbowo Mi Sa
Mo Ma Na Gbogbo Salary Mi Tan
To Ba Fe Soro Omo Ko Ma Fidi So
Body Magical Baby Give Me Some
Make I No Mayan On Top Your Head
Mo Ti Na Gbogbo Salary Mi Tan
To Ba Fe Soro Omo Ko Ma Fidi So
Body Magical Baby Give Me Some
Baka Yen Bigi Likey My Hummer
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger, She's A Killer
Shakie Your Waist Make You Whine Your Whine
And I Go Do Anything For My Oma
Bumbum Bigger She's A Killer