Verse 1: You brought joy into my life
U went in so deep now it's hard to say goodbye
I show u love u no show back o
Tell me say na Me dey kill ur shine o
Pre chorus: I no go fit take you back o
I no go allow make you drag me back o
Na only karma fit pay you back o
Shebi na me dey kill you shine
Pre chorus: I no go fit take you back
I no allow make you drag me back
Na only karma fit pay you
Shebi na me dey kill you shine
Chorus: cry me a river (I'm gonna be alright)
Cry me a river (I no go fall for your lies)
Cry me a river (I'm gonna be alright)
Cry me a river (I no go fall for your lies)