LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Away

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mr Agege of Lagos
Alhaji

Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I’m winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I’m winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate

Yea it started from early trenches
Young niggas they’ve been killing my dreams
Stay focus I know what I see
Mama tell me say my boy e go be
Steady hustle no dulling
Many sleepless night this matter ain’t funny
We gotta make this money
Shout out to my G’s wey really stand for me
Wobi mon se gbona
Gbona feli
Go ask your sister who be Zanzan Alhaji
She no fit talk she no see me for TV
Shut down shows from country to country
If na juju e for don cast
Na only baba God dey my back
My phone been ringing
Na only money make me dey gara

Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I’m winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I’m winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate

Godiya ga ubangiji Allah
Rabul makhaliki
Wasu sunche nadena waka
Nikam itapa zanayi
Dan nayi abun da basa so
Sunche wai banaji
Ga wasu chan sunami kirari
Yaron zamani
This year e go better (amen)
2 sure odds e go enter (amen)
Lambo yen ma wole (amen)
That yarinya go be your mata (amen)
Ile yen we go build ham (amen)
Maga yen ma sanwo (amen)
Id.me check pelu credit union btc we go chop ham oo (amen)

Away away far away bad energy stay far away
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
Cs I’m winning from one till forever eh
No time always me and my people
We go dey celebrate
Away away far away bad energy stay far away
(Far away)
Make una tell my enemies to stop to dey jubilate
(Jubilation)
Cs I’m winning from one till forever eh
(Forever eh)
No time always me and my people
We go dey celebrate

WRITERS

Zanzan Alhaji

PUBLISHERS

Lyrics © HIGHVIBES DIGITAL LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity