Just give me signal signal signal signal
Emashebi preacher preacher preacher preacher
Even paul and peter peter peter peter
Dey feel my ginger ginger ginger ginger yeah
Moniko gbe gbe gbe gbe gbese
Ogbe gbe gbe gbe gbebodye
That girl is so dangerous
I dey gbadun your wasteline
The way you be moving your hips
But she dey high like pami
Start to dey wine am for me yeah
Cuz I no go fit invite una come my party
When I no get shayo for yard oh oh yeah
I no go fit invite una come through
Cuz omo na wayo be that oh oh yeah
Moniko gbe gbe gbe gbe gbese
Gbe gbe gbe gbe gbe body e
But I still dey wait your signal signal signal signal
Emashebi preacher preacher preacher
Even paul and peter peter Peter peter
Dance like say you don craze
Dey feel my ginger ginger ginger ginger
Make we celebrate cause aye oh kpe meji oh
Your signal signal signal signal
Emashebi preacher preacher preacher preacher
Even paul and peter peter peter peter
Dey feel my ginger ginger ginger ginger yeah
If you single then you coming with me
She don give me signal that i’m all she needs
Everything simple yeah no forming for me
You go think say she be cripple
As she dey stagger for me yeah
Monikpe this is not a love song
She dey feel me gan gan gan gan