Baby show love I need am constantly
E'lo lo maje I get abundantly
Want you to myself make you my all mami
Dakun baby dakun malo koba mi
Say na you be my kind woman
And I for like be your soja man
Me I go stand for you like kalakuta oh
E no matter the circumstance
Me I no go serve you breakfast
Me I go dey there we go silence all the haters
Your love shack me pass alchohol
Cause you too fine oh bebe
You are more than enough oh
Make you dey remember say
I go dey forever and ever
Make you dey remember say
I go dey forever and ever
You know say I dey for you
I dey here dey wait for you
See I dey trip for your package and your attitude
I'll do do anything for you
I go make you happy happy bebe
Say na you be my kind woman
And I for like be your soja man
Me I go stand for you like kalakuta oh
E no matter the circumstance
Me I no go serve you breakfast
Me I go dey there we go silence all the haters
Your love shack me pass alchohol
Cause you too fine oh bebe
You are more than enough oh
Make you dey remember say
I go dey forever and ever
Make you dey remember say
I go dey forever and ever
Make you dey remember say
I go dey forever and ever
Make you dey remember say
I go dey forever and ever