As We Dey Talk Unna Dey Talk Oh
To Dey Blow Na Hussle No Be Luck Oh
I No Fit ReLax Until I Chop Oh
If No Be By Power Na By Force Oh
Me Dichon Que Que Le Encantan Quando Canto En Español
But It Be Like Say Dem Wan Dey Plan For My Downfall
No Tiengo Tiempo Por Nada Que No Es Dinero
I No Fit Dull Oh Early Morning Since Morning I Never Stop Oh
I Never Smoke Totó Sef I Never Fuck Oh
We Go Come Make Noise Like I Win Lotto
Smoke Mali Kush Till We Throw Up Oh
Que Le Encantan Quando Canto En Español
But It Be Like Say Dem Wan Dey Plan For My Downfall
No Tiengo Tiempo Por Nada Que No Es Dinero
Sun Go Dey Shine Bodí Go Dey Sweat Oh
You Fit Ask Ifueko I No Fit Dey Let Go
When I Touch Lag Dem Begin Holla
Unna Too Talk Nna Imechala
Que Le Encantan Quando Canto En Español
But It Be Like Say Dem Wan Dey Plan For My Downfall
No Tiengo Tiempo Por Nada Que No Es Dinero
Je Suis Avec Mon Amí Veto Me,
You Go Make Me Spend Aliko
Make Sombody Call Police Oh
Que Le Encantan Quando Canto En Español
But It Be Like Say Dem Wan Dey Plan For My Downfall
No Tiengo Tiempo Por Nada Que No Es Dinero