LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

My Zone

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I dey think of my past and is killing my soul
Sometimes I feel like I'm out control
Niggaz be calling my phone but I’m paro I no no who I fit trust anymore
I dey pray dem forgive me my sins
If I don do you wrong you I didn’t mean all that shit
Feels like say I don dey to back in time and I'm hating myself for reliving that shit
I moved on
I no fit give up cuz I’m strong
I no fit give up for my mom she gave birth to her son
Sun (Son) gotta shine, rain go dey fall but go still we grind all night long
I don tey weh I don try on my own
It don weh I don try for my own.
If it ain’t UNG then it ain’t my zone
If it ain’t UNG then it ain’t my zone

Sometimes we crying we keep it keep it inside
So scared of the truth we rather live a lie
If you no the support me you ain’t no friend mine
I stay UNG till the day I die
I stay OT i dey wok overtime
Show me respect I fit die over mine
It don tey weh I dey walk no see wetin I dey find
So I come stop to dey walk and begin to dey climb
No competiition I’m one of a kind
I no dey rush I get better with time
It better be money if u calling my line
Yall niggaz is shady u blocking my shine
I don tey weh I don try on my own
It don weh I don try for my own.
If it ain’t UNG then it ain’t my zone
If it ain’t UNG then it ain’t my zone

WRITERS

DAVID WABARA

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist