Omo My Life It Don Dey Change
And You Fit See Am For My Face
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
Couple Millions For A Show
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
I Don Dey Hussle Like A Slave
So Teh My Niggaz Dem Begin Dey Hate (Fuck Em)
Unna No Fit Block Me I'm On My Way (Fuck Em)
If It's About That Money I'm On My Way
See Say Money Long It Don Dey Pile Eh
And When Dey See Mee Now They Double Twale
My Ghana Man Dem Bad Them Call Me Chalè
My Naija Man Dem Bad Them Trapping All Day
My Southy Man Dey No Dey Play With Their Way
Cah You No Say Big Guns Them Fit Dey Waste For Your Face
Omo My Life It Don Dey Change
And You Fit See Am For My Face
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
Couple Millions For A Show
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
Unna Too Wòwò Comot For My Face
UNG No Play With Me It No Safe
Rabba Weh We Don See Unna Still Dey Chase
Unna I No Fit Trust Unna Be Like Snake
Talk Say Them Be Your Friends Dey Lie To Your Face
We Dey Make Money Fast You No Dey This Race
Me And You No Relate Comot For This Place
My Ghana Man Dem Bad Them Call Me Chalè
My Naija Man Dem Bad Them Trapping All Day
My Southy Man Dey No Dey Play With Their Way
Cah You No Say Big Guns Them Fit Dey Waste For Your Face
Omo My Life It Don Dey Change
And You Fit See Am For My Face
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed
Couple Millions For A Show
It Don Dey Tey Weh I Don Dey Wait
And Now I Am Ready To Get Payed