Mo l'oro wa o mani su olohun
I no dey gree call me sturbborn
I know i no holy imma sinner man but
E get many things wey been dey bother man God
I no dey fit sleep for night okan mi man gbon
E no never sugar for me and mama gats chop
I don explain tire koma seni ton gbo mi
I don tire to dey explain baba show workings
Make e no go tey for me I gats to blow up and make all of my padi con dey start to cho cho
Make we dey follow with no delay
Wey no go lead us into da 6 feet
Kama shey ri ibanuje for this place
And if money drop moma kigbe
Taye magbo torun gan ma witness
Them go start to call my name for the big names
So I go down on my knees and begin pray for this one thing
I no wan dey hide for kooro oo
Anytime I see my niggas o
I wan Make money I dey double hustle kowo mi lepe
And i no dey look uche face
Anyhow e be i no go gbebon never mio ni jale
If you sabi where we come from you no go pray for our downfall
We dey do like booss for the film but na we be the actor
I no wan dey sorry for myself so I steady on my grind oo
Cus I leave home to feed home
I no go let anybody to stop me I go dey frind till I get e billon ooos