LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

SuperZen

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh
Paraboi I dey polanco
Paraboi I dey polanco
Paraboi I dey polanco

ZenSki wake me up

Gat me feeling like SuperZen
Like SuperZen Super
Baby your love like SuperZen
Like SuperZen like SuperZen
Gat me feeling like SuperZen
Like SuperZen baby your love
Baby your love like SuperZen
Like SuperZen

Me I no dey like stress me I no dey like stress
Baby come baby come
Don't do me like that
Baby come
Don't do me like that
Me I no dey get that time to waste
Baby come
Don't do me like don't do me like that
Baby come
Don't do me like that don't do me like that
Baby come
Don't do me like that like that like that

Gat me looking like SuperZen
Like SuperZen Super
Gat me feeling like SuperZen
Like SuperZen like SuperZen
This your loving am feeling like SuperZen
Like SuperZen
Baby your love like
Baby Your love like SuperZen
Baby your love like
Like SuperZen
Baby your love like
Like SuperZen

Girl for your check girl for your chest
Me dey for you me I dey for you
Me I dey for you bae me I dey for you bae
Me I dey for you me I dey for you bae
Me I dey trust who me I don see
Me I no dey trust who me I never see
Me I dey focus on dey focus
Me I dey focus steady focus

Me I no dey like stress me I no dey like stress
Baby come baby come
Don't do me like that
Baby come
Don't do me like that
Me I no dey get that time to waste
Baby come
Don't do me like don't do me like that
Baby come
Don't do me like that don't do me like that
Baby come
Don't do me like that like that like that

Gat me looking like SuperZen
Like SuperZen Super
Gat me feeling like SuperZen
Like SuperZen like SuperZen
This your loving am feeling like SuperZen
Like SuperZen
Baby your love like
Baby Your love like SuperZen
Baby your love like
Like SuperZen
Baby your love like
Like SuperZen

WRITERS

ZenSki, Zen Ski

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence