LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dumebi oh (feat. Von Blake)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Von
Dumebi oh
(Can I meet ur mama mama )
My shawty oh
(Wan know wetin create this dime )
My baby oo
(What my eye don see oo)
Wetin eye don see
(Don dey hungry me oo)
This body
The way u roll & whine this body
Makes a bad man loose home training
The way roll & whine this body
(Whine this body)
On my body
The way u roll & whine this body
Triggers me abnormally
The way u roll & whine the body
Dumebi oh
No do me corny
(No do me corny)
Dumebi oya
Come whine it for me
(For me for me)
Dumebi
Let's dance all morning
Oh my dumebi my dumebi
Dumebi my dumebi
Come give it to me
Hmmm
What you carry
(No be for here)
The way roll
(E no be for here)
Dalu Dalu
(No be for here)
I go tap current oh, Je je
I no go loose guard oh, Ra ra
As I don sight the load, Yawa
Ikebe dey, Wahala don Dey
Who's that panel beater
That Panel beat this body
Wey Dey make a bad man naughty
This love e no fit be botti
Walahi I no fit leave am
Body don Dey ginger me o
Dey draw me like ofe okro
This love e no fit go away
This body
The way u roll & whine this body
Makes a bad man loose home training
The way roll & whine this body
(Whine this body)
On my body
The way u roll & whine this body
Triggers me abnormally
The way u roll & whine the body
Dumebi oh
(Dumebi oh)
No do me corny
(No do me corny)
Dumebi oya
Come whine it for me
(For me for me)
Dumebi
(Dumebi oh)
Let's dance all morning
(Let's dance all morning)
Oh my dumebi my dumebi
Dumebi my dumebi
Dumebi oh
(Dumebi oh)
No do me corny
(No do me corny)
Dumebi oya
Come whine it for me
(For me for me)
Dumebi hmm
(Dumebi oh)
Let's dance all morning
(Let's dance all morning)
Oh my dumebi my dumebi
Dumebi my dumebi
Come give it to me

WRITERS

Dilinna Ezeofor

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual