No be fight o bae make we maya
No be fight o bae make we maya
No be fight o bae make we maya
Make we maya make we maya
First things first about ya
You no dey give mineral to chop the gala
Gallivant me up and down like tractor
But still I like ya I mean I love ya
You drive me crazy like a roller coaster
Body no be wood you go give me comma
Other girls dey talk say you be imposter
But still I burn for you like a freaking toaster
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
No be fight o bae make we maya
No be fight o bae make we maya
No be fight o bae make we maya
Make we maya make we maya
I mess up asamkpe then you give it to me pepper
Repete my baby pele let's reset my baby
Sometimes I just turn to jonza
Omo e choke omo e choke ah
My pretty bae can you walk it slow
I love the way that you walk it slow
My pretty bae can you walk it slow
I love the way that you walk it slow
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
My padi no go dip on me sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
Dip on me dip on me sho sho
No go dip on me sho oh oh oh