Exactly what I am thinking
My life and the curse is a blessing
Boy don dey sing from past hello hello
Ohhh I been loose I been loose I been loosing my mind for the cheddar all for the cheddar (2x)
I go dey do this on my own
Me I just wan to dey catch my vibe
Boys dey for trenches dey try survive
Enemies dey dem wan whine my life
I wanna feel good back to the place
I swear to God I learn my lesson
Ohhh I been loose I been loose I been loosing my mind for the cheddar all for the cheddar (4x)
If I waka waka see me I must set pass
Enemies sef no fit stop am
Suddenly suddenly suddenly
All my stories Dey hunt them for bedside
I move with my spare tire
Energy po dem go catch fire
Dem no believe no believe no believe
All things way dem see with their red eye