LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

HOLY BODY (feat. Skips TI)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Me afii let nobody know
The way your body goes
Cos your body holy mami
Your body Holy!
I'm coming oh
When you calling oh
Make I rock your body oh
Rock your body oh
I know you love
When I do a song for you
Whyne for me Errima oh
Whyne for me oh
I know a lot of niggas
They do a lot of talking
Buh nobody holy mami
Nobody oh
Been a very long time
Me I just dey think about your body On mine
Leave dem make dem yarn
Baby nothing concern dem
Make I give you jam
Wey go make you wan whyne am
Whyne am
Cos it's been a very long time
Me I just dey think about your body On mine
Leave dem make dem yarn
Baby nothing concern dem
Make I give you jam
Wey go make you wan whyne am
Whyne am
Baby go mental
Tender
When I
Make her little wetter
Spread her legs
Like Moses did the waterrrrr
Send my blessings to her mama
But at the end of the day say Nobody Know
The way your body goes
Cos your body holy mami
Your body Holy!
I'm coming oh
When you calling oh
Make I rock your body erimma
Rock your body oh
I know you love
When I do a song for you
Whyne for me Errima oh
Whyne for me oh
I know a lot of niggas
They do a lot of talking
Buh nobody holy mami
Nobody oh

I say Nobody go know
When I put it on your body oo
Screaming oo my Ghad
Ti what have you done to me
She splashing on my face
She's loving all the taste
She come Dey worry the boy
She need am every day
You go make man craze
You go make man gbess
Make my thing go tanana
I Rest my case!
But at the end of the day say Nobody Know
The way your body goes
Cos your body holy mami
Your body Holy!
I'm coming oh
When you calling oh
Make I rock your body erimma
Rock your body oh
I know you love
When I do a song for you
Whyne for me Errima oh
Whyne for me oh
I know a lot of niggas
They do a lot of talking
Buh nobody holy mami
Nobody oh

WRITERS

Omene Chibuzo, Ezeh Skips

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity