Cos I dey ball like Pele pele pele pele
Poverty show me shege shege ,shege
Now I dey dash people money times two
I don be starboy for school
Dem no fit pour sand sand for my stew
Dem no fit understand my cruise
I only know the way higher
Cos I dey ball like Pele pele pele pele
Poverty show me shege shege ,shege
Now I dey dash people money times two
I don be starboy for school
Dem no fit pour sand sand for my stew
Dem no fit understand my cruise
I only know the way higher