Achom ina amuke ka ingoliment gold
It doesn't matter how much it's sold
Achom ina amuke ka ingoliment gold
Odiro funny baba street di cold ZIK
Everyday I dey walk, I dey pray, oh baba oh
Take a look at my face, I wan cry
Looked around, nobody to support me, oh baba
Na beg, I dey beg, I can't do this alone
Baba bless my hustle, with pounds and dollars
Enemies thunder, go strike them, wellah
In every weather, we go fly with feathers
Khaki no be leather, body don tire
Make you bless my hustle, with pounds and dollars
Enemies thunder, go strike them, wellah
In every weather, make we fly with feathers
Witches and wizards, na holy ghost fire
Na beg, I dey beg, oh ohhhh
Na beg, I dey beg, oh na beg I dey beg
Make you not leave me, oh ohhh
Na beg, I dey beg, oh ohhh
I be STAR make I shine, oh ohhh
Na beg, I dey beg, oh na beg I dey beg
Ndi na etinye Anya na my matter
Nam ama nsi onitsha buru Benz naa
Ma ha anwuru iyi ma ha efoooro ntutu taa
Fa feegodi anyi ATIKPA anyi ga asi fa na water
Few bu Ife ga e-make ya mana akporo otutu
Nnem sim atuna egwu na enweem Chukwu
Na miracle adiro agwu ya ike na onwee ya puku
Mgbe oga echeta-gi ka iga ama na Chukwu ka bu Chukwu
Ife Ana eme adiro-easy mpa na nwoke na ere STOCK FISH and mineral
Mana enweem hope na tomorrow I will be bigger than
Nna aguu RAP mana ngukataa mgbaa BREAK Na ozukataaa afia na Villa achooodim that STIGMA
Nka ga naa amuke ka ingoliment gold
Bia furu steeze onum ga adi very Cold
Nka ga naa amuke ka ingoliment gold
Pocket mu bigggg,account with many oooooos
Baba bless my hustle with pounds and dollars
Enemies thunder go strike them wellah
In every weather make we fly with feathers
Khaki no be leather,body don tire
Make you bless my hustle with pounds and dollars
Enemies thunder go strike them wellah
In every weather make we fly with feathers
Witches and wizards na holy ghost fire
Make you bless me oh ohhh
Na beg I dey beg oh na beg I dey beg
Make you no leave me, oh ohhh
Na beg, I dey beg, oh ohhhj
I be STAR make I shine oh ohhh
Na beg I dey beg oh na beg I dey beg
When you come from nothing
You gotta strive, and push the hustle
Make you meet up to something yeeiyee
Amaka leave me Waka follow Nnaemeka
He dey ball like anelka,that boy ana agbaka
Maka nwa nwanyi UGBOKA no na nleka,I come dey slim kam abu VICTOR ANIKA
Bcos anywhere you go oh na money o
And anything we do eee na money
Oluwa give money wey go sustain
When I show make them call me scatter maintain
Money wey my bank account no go contain
Maka AGBAKAM MBO BUKWA EGO BEANS AND PLAINTAIN oo ooweee
With pounds and dollars, enemies thunder
Go strike them wella, in every weather
Make we fly with feathers,
Khaki no be leather,Body don tire
With pounds and dollars, enemies thunder
Go strike them wella, in every weather,make we fly with feathers witches and wizards na
Na beg, I dey beg, oh ohhh
Make you bless me oh ohhh
Na beg I dey beg oh na beg I dey beg
Make you no leave me oh ohhh
I be star, make a shine, oh ohh
Na beg, I dey beg, oh na beg I dey beg