Hey Mama Hey Mama heyy heyy heyyy
(Mr zugo pon de microphone)
Hey Mama hey Mama hey Mama hey Mama
Hey Mama hey Mama hey Mama
Hey Mama hey Mama hey Mama hey Mama
Hey Mama hey mama hey Mama
The way she move her low waist
Emiliana, got a million for you
Emiliana, got a million for you
I never see girl wey burst my mind
Leave my print for her sands of time
Everything she wear designer
Face & Body na God design am mm
On my grind so I work my mind
But the shawty wan de trick my mind
Everything I do, I do it final
Your Ibadi ga abalum so nice
Emiliana, got a million for you
Emiliana, got a million for you
(Hey mama hey ma hey mama hey ma
(Hold something baby oh oh oh)