-Oluwa,,, bless this soul,(Malaika))
-Elijah,,,Elija eh,was I born to suffer to suffer eh
--Elijah,,,Elija eh! Was I born to conquer to conquer eh
-Shakata Omo na prayer,Money go come omo boy no go suffer,na me be person wey singe Ozana,,,ne me be faya be thunder be water
--Shakata Omo na prayer,money go come omo boy no go suffer,na me be person wey singe Ozana,,,ne me be faya be thunder be water
-father draw me closer,draw me closer! As we just dey try to survive, I know mommy want to chop life, make I no go falleyour hand,,
- draw me closer,draw me closer! enemies dey choke for my life,as I jus dey sleep with one eye, make my friends no use me dey guide,,

-Oluwa you be the master key,you be the master Key,emi ni madaki, emi madaki ! As a warrior I no go bother ! As a fighter I no surrender! Omo kpe me I no go taya, ,,steady I jus dey faya
-father draw me closer,draw me closer! As we just dey try to survive, I know mommy want to chop life, make I no go falleyour hand,,
- draw me closer,draw me closer! enemies dey choke for my life,as I jus dey sleep with one eye, make my friends no use me dey guide,,
Draw me closer draw me closer.father draw me closer,draw me closer! Enemies dem choke for my life, father draw me closer,draw me closer