See this life thing, yeah?
It's all about understanding, bro
You gotta understand what you're doing
You gotta-, you need a direction bro
Gbogbo nnkan ma lo ye Ọlọhun
Gbogbo nnkan ma lo ye Ọlọhun
Ki la mu wa aye? Ko sohun ta mu waye
Ki la mu wa aye? Ko sohun ta mu waye
Once upon a time, once upon a time
When I just dey try, when I just dey try
When I drop a song I go need to dance
I dey waka kurukere I dey pay my price
Then I found a sound among all the sounds
I no get name I no say na sound
Sound sound, Mr money sound
I wan dey precise I wan dey precise uhh uhh
I be like militant military military match on my enemies uhh uhh
Vigilante vigilante, forgive me Lord I dey on your mercy
Cemetery cemetery, people wey don die dey for cemetery uhh uhh
Life e no easy, I know e no easy you gats to dey take am easy
Gbogbo nnkan ma lo ye Ọlọhun
Gbogbo nnkan ma lo ye Ọlọhun
Ki la mu waye? Ko sohun ta mu waye
Ki la mu waye? Ko sohun ta mu waye
Mo dupẹ lọwọ Ọlọhun for my city gan-an
You no fit run from who you are
Man, wetin go be man is cast in stone
Mo dupẹ lọwọ Ọlọhun ta wa sa nle o
Mo ware ware titi mo dẹ ṣaamin o
A dupẹ lọwọ Ọlọhun to ko mi yọ
Ka dẹ ma ṣehun ta le ṣe, ka dẹ ma yọ
Why mama leave me yeah e no long
Lost myself and I found my purpose
Yeah everyday I know that I'm blessed
This kind thing say na life we dey
Mo dupẹ lọwọ Ọlọhun ta wa sa nle o
Mo ware ware titi mo dẹ ṣaamin o
A dupẹ lọwọ Ọlọhun to ko mi yọ
Ka dẹ ma ṣehun ta le ṣe, ka dẹ ma yọ