Omotena your body is fire too
And you know fire cyan cool
Can I have your Snap make I buzz you later
Easy on me girl you badder
For your love me I never I tire
Nobody can stop us (Lai lai oh)
Hope you go dey for me if I go broke
E fit dey dangerous (Lai lai oh)
If I later know say you dey use scope
Don't know wetin you do me gan gan
With you I'm feeling good tonight
So soon I don't wanna say goodbye
How I dey feel I no fit soh tan
With you I'm feeling good tonight
So soon I don't wanna say goodbye
The way you dey do (The way you dey do)
Omotena your body is fire too
And you know fire cyan cool
Feeling you (Feeling you)
Omo you know it's gonna be crazy
I'm feeling you (I'm feeling you)
The way you dey do (The way you dey do)
Omotena your body is fire too (Your body is fire too)
And you know fire cyan cool (Fire cyan cool)
Feeling you (Feeling you)
Omo you know it's gonna be crazy
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Na she scatter everything
After everything we've been through
My people say your people no good
Your people say I'm too bad for you
Wetin you talk I no fit believe
Wetin I do you gan gan oh ah
Wey make you feel like say you fit do me like this
You play me like jangilova
The way you dey do (Dey do)
Omotena your body is fire too
And you know fire cyan cool (Cyan cool)
Feeling you (Feeling you)
Omo you know it's gonna be crazy