LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Zero Panic

•

2021

Supernova

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Boyranking....
zero panic

Ye
Might not be popping yet
But I know ama rock star
Believe in my confidence
I know lord Is my shepherd
I pray for happiness
Whenever am praying for long life
Me no Dey catch feelings
Badman just wanna catch flight

Cos ama supernova
Billion naira no time ch ah
Don't you call me if the matter no be mulla
cm chasing my star in the night.
ch ah ah ama supernova
Supernova omo aye mogba adewura
Moya tete ke halleluya
Keleda mammi maje riya
Wake me up if am dreaming
am I really chasing riches
just wanna see my broda winning big big
Grandma say she saw me on the TV eh eh.....

Cos ama supernova
Billion naira no time
Don't you call me if the matter no be mulla
cm chasing my star in the night
ch ah ah ama supernova.
Jjc no fear fear
Na man wey Dey reason Dey scratch bear bear
Ya go lo na omo ologo lon bo
Omo we go show dem seh
247 on my grind cos nobody owe me
cm a bad boy cos nobody holy
Shey you hear
who dey there there there
Cos me no Dey fear fear fear

Jjc no fear fear
Na man wey Dey reason Dey scratch bear bear
Ya go lo na omo ologo lon bo
Omo we go show dem seh
247 on my grind cos nobody owe me
cm a bad boy cos nobody holy
Shey you hear
who dey there there there
Cos me no Dey fear fear fear

Might not be popping yet
But I know ama rock star
Believe in my confidence
I know lord Is my shepherd
I pray for happiness
Whenever am praying for long life
Me no Dey catch feelings
Badman just wanna catch flight

cma supernova
Billion naira no time
Don't you call me if the matter no be Mulla
cm chasing my star in the night
ch ah ah ama supernova

Supernova omo aye mogba adewura
Moya tete ke halleluya eleda mammi maje riya
Omo oro mo ke halleluya

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Zero Panic

2021

01

Supernova

Balloranking

02

Blessed

Balloranking

03

Gangster

Balloranking, Dablixx Osha

04

Loyalty

Balloranking, Otega

05

Dayemo

Balloranking

06

Base On Believe

Balloranking

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist