LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Captain

•

2025

Ashimolowo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?

Soro gbe won n’gbo ko le ye won
Look how we made it, ao de le gbe' bon
Make dem clear my way
Since no be today, wey I don dey my lane no
I did not like how my nigga spoke to me
E make me feel like say him no know mе
Cause I fought for this all my life
Dem no dash mе my guy
So tin ba sope Allah walahi
Believe me my guy

It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic, I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?

Demma talk but dem no know
Many things wey dem comment but all I know
Is me I no get time to relax
I 'dey recharge
I 'no get time to revive wetin don die
When I roll up my igbo and I think about the journey
I’ve been on
How you think say man go relent
I am a different guy
Wey dey fight for my own lifeline

Hmm
So bye bye
To relationships wey no pay I won’t lie
Dem do me dirty for back but when na my prime
Wey no make me to dey cry but man walahi
Many things wey dem wan do me but lai-lai
Cause they know the boy connected pass Wi-Fi
And you know the boy gon be here till he dies
I ain’t seen a nigga do it like me on my life
Me? I dey try!

It’s magic (sabi now) I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)
It’s magic (if you sabi now)
I ain’t run out of service
I no just get time for their mentions
Don't come ask me silly questions like is Ashimolowo a bad bitch?

WRITERS

Daniel Benson, Eashan Thakrar

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd., EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Captain

2025

01

I Alone

BNXN

02

Set Up

BNXN, Seyi Vibez

03

Cutesy

BNXN

04

Jeis

BNXN

05

Very Soon

BNXN, FOLA

06

Eleyi

BNXN

07

Captain

BNXN

08

Yes Sir

BNXN

09

Laye Mi

BNXN

10

5hrs Till Nairobi

BNXN

11

Phenomena

BNXN

12

Fi Kan We Kan

BNXN, Rema

13

Totori

BNXN

14

Ashimolowo

BNXN

15

Cough Syrup

BNXN, Victony

16

In Jesus Name

BNXN, Soweto Gospel Choir