LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sorry I'm Late

•

2021

For Here

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My girl it's ironic that you're all I need
Fejo ko pami you know
I'll be there for sure
Listening to you
Just do what you do
Girl I'm watching you
I'm thinking bout what we bout to do
No joking o
We'll take it slow
The way you like it o
Ironic that you're all I need
And you know it's true

Baby you go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug she my medicine
You go wound person
Shey you know something
See dem no dey tell person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug
She my medicine

Na for here
Shеy you dey whine me for hеre
Shey na for here
Shеy you dey whine me for hеre
Shey na for here
Wey you wan dey whine me for here
Shey na for here
Wey you dey whine me for here
Say if I here say na for here
Wey you wan dey whine me for here
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here

Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
Make dem give chance o
When you coming through
Shey dem no see you
Obirin meta o oo

Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner
Born sinner
It's your temple I'll worship from afar
Zanzibar Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner
Born sinner
It's your temple I'll worship from afar

For where
Shey you dey whine me for here
If I hear say na for here
You wan dey whine me for here
Shey na for here shey na for here
Shey you dey whine me for here
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here
Shey na for here, shey na for here
Shey you dey whine me for here
Say if I hear say na for here
You wan dey whine me for here

Oh baby I go sit up o
When it comes to you
You my Juliet o
I'll be your Romeo
When you coming through
Shey dem no see you
Obirin meta o oo

WRITERS

Oluwapelumi Oloyede, Daniel Benson

PUBLISHERS

Lyrics © Dawn2Dark Ltd, EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Sorry I'm Late

2021

01

Daniel Benson (BUJU)

BNXN

02

Never Stopped

BNXN

03

Kilometer

BNXN

04

Something sweet

BNXN

05

Ogechukwu

BNXN, The Cavemen.

06

For Here

BNXN

07

I Do

BNXN

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use