Cause everytime you smile
So tell me wetin I dey find again
Coz my Bebe she package from head to toe
Hmm dey wanna make us part
The more dem dey hate us oh
Na the more we go dey stronger
Till eternity can prevail
When you are feeling lonely
Coz I can never be busy for you
Girl I am fully addicted to you
Cause everytime you smile
So tell me wetin I dey find again
Coz my Bebe she package from head to toe
Hmm dey wanna make us part
The more dem dey hate us oh
Na the more we go dey stronger
All the money wey I get na for you my babe
Coz I can never be busy for you
Girl I am fully addicted to you