Baby girl I love you intentional
See your body do me Kiki please
Oh girl you make me wan dey fall on my knees
Oh na your body way dey do me like this
Like Old Soldier you make me open fire
This kind soldier no fit to retire
Tell me tell me what you need
You know girl I do for ya
This my Soldier e day fire tire
Like Old Soldier you make me open fire
This kind soldier no fit to retire
this kind soldier e dey fire tire
Onome she fine see my Onome she fine oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
Anything Anything Anything for Onome
Anything Anything say Anything for Onome
Anything Anything Anything for Onome
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
See there's liquor in my system tonight
I gas make sure you feel alright
Cause there's liquor in my system tonight
I gas make sure you feel alright
I'm with Bolu Aji Bolu Aji (bade oo)
I Hope say you dey for me (yeah yeah)
Him gas order one babe for me (yeah yeah)
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Old soldier never dies oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
Onome she fine see my Onome she fine oo
Onome she fine see my Onome she fine oo