LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

I Told Them...

•

2023

Tested, Approved & Trusted

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted

Inna di middle of all of these beautiful girls in the world
Wey dey dance on the floor
As dem don manya na to bend am
Me I just want sempe for the centre
Baby, gyrate your waistline, roll it now
No slow down, just bring am, to me now
Submit am, no teasing

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like a cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Wan jasi
The way you do fantastic
Have to put on glasses
Make you no blind me with this your body
When I see you whinin' fi di wall
Make me want to turn into the wall
Make me feel like we no dey for real life
Everything nice where you are

Baby, don't whine pon your seat
Come give me that
Jump upon my body like animal
Dance make you feel like carnival
I go lock you down like criminal
One touch feelin' like one million
People just dey watch you like cinema
Whine pon di ting like carnival
Make sure you do nobody else like this

Ehen, we, hey
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted, oh, please, believe
Tested, approved and trusted, trusted
Tested, approved and trusted

WRITERS

Adrian Eccleston, Damimi Ebunoluwa Ogulu, David Sprecher, Soraya Lapread

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Word Collections Publishing, Sentric Music, Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

I Told Them...

2023

01

I Told Them

Burna Boy, GZA

02

Normal

Burna Boy

03

On Form

Burna Boy

04

Sittin' On Top Of The World

21 Savage, Burna Boy

05

Tested, Approved & Trusted

Burna Boy

06

Cheat On Me

Burna Boy, Dave

07

Virgil

Burna Boy

08

Big 7

Burna Boy

09

Dey Play

Burna Boy

10

City Boys

Burna Boy

11

Giza

Burna Boy, Seyi Vibez

12

12 Jewels

Burna Boy, RZA

13

If I'm Lying

Burna Boy

14

Thanks

Burna Boy, J. Cole

15

Talibans II

Burna Boy, Byron Messia

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist